album cover
Through My Window
1
Music
Through My Window was released on February 6, 2026 by Proxzee as a part of the album Talk of the Season - EP
album cover
Release DateFebruary 6, 2026
LabelProxzee
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Proxzee
Proxzee
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Prosper Ekpenyong
Prosper Ekpenyong
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Demzee
Demzee
Producer

Lyrics

Looking thrugh my window
I Don see many things
I no Dey really wear long sleeves
Always on my Steeze
You know how be
I Dey reason life from a distance
I Dey see some things that’s not alright
I Dey pray for ease for my whole life
I Dey pick my fight very wisely men dey envy
Row my Cana with backwoods
The Pretty babies dem a love me
Tell you wetin Dey really disturb me
Holy Ghost come cause the pressure wanna make a man loose him way
Be my comforter cause I’m loosing weight
Written by: Prosper Ekpenyong
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...