album cover
Just Dey
4
Afro-Beat
Just Dey was released on January 23, 2026 by Nathanjae as a part of the album Just Dey - Single
album cover
Release DateJanuary 23, 2026
LabelNathanjae
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nathanjae
Nathanjae
Performer
Deejay Znow
Deejay Znow
Performer
Fedo_beatz
Fedo_beatz
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Jonathan
Joshua Jonathan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fedo_beatz
Fedo_beatz
Producer
8notes
8notes
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Bros just Dey dance
Just Dey groove
Money go come
E go sup
Celeb funds
Just Dey bomb
Just Dey bomb
Eh
Bros just Dey dance
Just Dey groove
Money go come
E go sup
Celeb funds
Just Dey bomb
Just Dey bomb
Eh
I no send all this men wey just Dey Dey cap
With all due respect(u go feel am)
Men on men Dey on funds
If ur girl loose guard, she go pull her skirt (e go bounce)
Me and my guys we Dey come, sojo Dey see us
Sojo Dey fear(clear road)
Bring your billings Dey come, we go chest am here, I Dey beat my chest
Smoke we Dey smoke e be high grade
Comot from here with your colo poison
You no get money make you maintain
If u get money, nna kedu kodi
Dj snow oya link up
Girls Dey para dem Dey drink up
Casa migos Dey oya bring cup
If Na snow wey Dey play you go stand up
Bros just Dey dance
Just Dey groove
Money go come
E go sup
Celeb funds
Just Dey bomb
Just Dey bomb
Eh
Bros just Dey dance
Just Dey groove
Money go come
E go sup
Celeb funds
Just Dey bomb
Just Dey bomb
Eh
Baby
Ki lon sele
Watin sup
Moti bo
Owo kpor
Money long
I go give you everything with jara untop
Bros no Dey whine me joor
Everything wey you Dey talk no consign me joor
If the money don drop come align me joor
E get men wey Dey para o ma gbe ye loor
Smoke we Dey smoke e be high grade
Comot from here with your colo poison
You no get money make you maintain
If u get money, nna kedu kodi
Dj snow oya link up
Girls Dey para dem Dey drink up
Casa migos Dey oya bring cup
If Na snow wey Dey play you go stand up
Written by: Joshua Jonathan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...