album cover
Dmt
3
Music
Dmt was released on January 6, 2026 by Ceenez as a part of the album Dmt - Single
album cover
Release DateJanuary 6, 2026
LabelCeenez
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ceenez
Ceenez
Performer
Tijani Joseph Timilehin
Tijani Joseph Timilehin
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tijani Joseph Timilehin
Tijani Joseph Timilehin
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Prod Chosen
Prod Chosen
Producer

Lyrics

So many many pictures, wey i picture
Wey don dey inside my head
Since the year that i clicked 1, I'm ambitious
Knew I'm gon' be chasin ma bread
And so many many ****, dem wan be us
But e no get as e wan be
I'm the one in a million, like the migos
The way Quavo dey gba' first
I get girl wey dey show me love, wey dey roll me one
Anytime that I'm feeling low
And I get one wey be recluse, she be like "Ceezy Boy",
"You know Jesus is coming soon"
And my eyes don see a lot, still, I gotta worship
And na her body be the temple
I guess she don't know if we moving fast or slow
She don't understand my tempo
Omolomo, I just dey do my thing
(Ngga, I just dey do my thing)
We no get joy, just forget say we steeze
(Ngga, just forget say we steeze)
When I dey low, Nobody gree rise me
(Ngga, Nobody gree rise me)
Omo ologo, Nobody be like me
(Ngga, You no fit be like me)
I know oh, I know
Wetin be my own no go pass my door, uhn
As Oluwa take co-sign me o
You don't need to know, E no concern you o, oh
Raba on my mind o
Me and dem my jiggas chilling inna bando, oh
We don't smoke Colorado,
We dey sha marijuana inna tobacco, oh
I get girl wey dey show me love, wey dey roll me one
Anytime that I'm feeling low
And I get one wey be recluse, she be like "Ceezy Boy"
"You know Jesus is coming soon"
And my eyes don see a lot, still, I gotta worship
And na her body be the temple
I guess she don't know if we moving fast or slow
She don't understand my tempo
Omolomo, I just dey do my thing
(Ngga, I just dey do my thing)
We no get joy, just forget say we steeze
(Ngga, just forget say we steeze)
When I dey low, Nobody gree rise me
(Ngga, Nobody gree rise me)
Omo ologo, Nobody be like me
(Ngga, You no fit be like)
(Girl, I wanna love you)
(Girl, I wanna make your day, yea)
(Girl, I wanna love you)
(Wanna love you all day, yea)
(Girl, I wanna love you)
(Every every night and day, yea)
(Girl, I wanna...)
Written by: Tijani Joseph Timilehin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...