album cover
Juju
1
Afro-Beat
Juju was released on February 14, 2026 by RADARMusic / PHD Services as a part of the album Juju - Single
album cover
Release DateFebruary 14, 2026
LabelRADARMusic / PHD Services
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fav4
Fav4
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onwusor Chukwuemeka Favour
Onwusor Chukwuemeka Favour
Songwriter

Lyrics

Sex is sweet but overrated
Shey you no go leave ashawo
Make your head Dey there
Devil indeed was a fallen Angel
If you go dey skip for shayo
Je kin gbeyin debe
Personal something
Nah personal vendetta
The physical bombing
Dem Dey hustle for the cheddar
If you no get money
Dem go call you old taker
Awon instagram baddie
Dem go chop you close chapter
Shey nah be Juju
Wey Dey make you mumu
Dem go call you oluku
Dem go laugh you for group
Dem go whine your sukus
Dem go use you catch cruise oh
Shey nah juju
Day by day
Girls Dey formulate
If no Dey gree make Dey regulate
Love dem go throway
If you no go give she go fornicate
Put you for gobe
Boy you go suffocate oh
Shey nah be Juju
Wey Dey make you mumu
Dem go call you oluku
Dem go laugh you for group
Dem go whine your sukus
Dem go use you catch cruise oh
Shey nah juju
Written by: Onwusor Chukwuemeka Favour
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...