album cover
Simmer Down
album cover
Simmer Down was released on February 13, 2026 by Independent as a part of the album Simmer Down - Single
ReleasedFebruary 13, 2026
LabelIndependent
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ye-yeah
It’s Armah Best ni oo
-da-da
Plenty things I have seen with my eyes, I cannot say
E be dangerous games, my jiggas
Maybe time go tell, I go push too hard
I can never fail my soul
This life no easy, everyday biaa
My scars on Jesus
Pray to my God, more life, more blessings
Everyday I’m on my knees and I’m praying
Them dead, Weytin I want to show my friends
All of my jiggas, I’m waiting on
Everybody got their hustle on
Wetín be this dem say? Sincerely, I won’t go away
Everybody for just know my name
Oh my Lord, let me not hustle in vain
Simmer down, down, down, down
My brother, make you simmer down
If I no make am today, I go make am later
E be one day show we dey do for this world alone
Simmer down, down, down, down
My brother, make you simmer down
If I no make am today, I go make am later
E be one day show we dey do for this world alone
Hey
Ɛnkyɛ na nipa adakatea mu
Thousand days nie, yɛ adaamu
Industry yi bu me kɔn mu
No one dared to save me
Ɛkom yi ade me akyɛ nti, obra yia
Problems yi sika sɛm yiaa
Dabiaa da, na me brɛ yiaaa
Oh my Lord, make you pave a way
Give me grace, make I do my things
Give me money and show me days ahead
Make you no hold my time, when I know my speed
Father bless me and give me grace
Oh my Lord, make you no delay
Simmer down, down, down, down
My brother, make you simmer down
If I no make am today, I go make am later
E be one day show we dey do for this world alone
Simmer down, down, down, down
My brother, make you simmer down
If I no make am today, I go make am later
E be one day show we dey do for this world alone
Hey
Whoa
Make you simmer down
Simmer
Whoa down
Simmer down
Yeah
Make you simmer down
Written by: Armah Samuel Nii Best
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...