album cover

My Mind

49Afro-Beat2026
album cover
My Mind was released on January 29, 2026 by 5530262 Records DK as a part of the album KPOLI WAY, Vol. 1
ReleasedJanuary 29, 2026
Label5530262 Records DK
LanguageEnglish
BPM94
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

For a long time I don make up my mind
E get time wey life be do me one kind
When u go home no see food for your plate
See my guy me I came from a place
Ma **** roll me backi gimme one tie
Water side boy na we bomb Dey pipe line
Pastor tell me say make I wait for God'stime
I waited for Godstime but I used own my time
ThankGod say I no Dey look like my problem
And if d problem come na me still solve dem
If E no be God I for Dey carry A.K
Madonna boy I sabi father Ede
Many people wish me to beg dem KLB
And some of dem still dey me OVB
But I keep gridding cos me I know say
20 billion dollars no fit Enter Opay
Shey E no Dey show for my face say I Dey run tins
I Dey find peace and I Dey pay bills
Wokerholic but E no show for my face
Work Everyday I no go holiday
Shey E no Dey show for my face say I Dey run tins
I Dey find peace and I Dey pay bills
Wokerholic but E no show for my face
Work Everyday I no go holiday
My eyes are red and my mind is made up
Poverty no fit me Shay you see say no be just talk,
I dey work I dey call God
For money matter I dey Dey very stubborn
Class prefect everywhere them dey monitor
They say my money long Na so them talk
They say I dey fagi they chop life like senator like senator
Hmm yeyeye
Everyday different activities
Nothing be the matter
Steadily achieving dreams
Every day gets its own madness
Every living man must pay bills
I too dey busy life no easy
I dey find my peace
Roll me Cannabis
Turn on the AC
My **** what's the deal
My **** what's the deal
Na my hustle wey I carry for head
Cos I no fit beg another man bread
So if we dey work brother please no cheat me
Oh my kele sef she dey deceive me
Me I just Dey beg u so dat for peace to reign
Wetin man go do me I can't explain
I no need anybody to feel my pain
If you see my white make you no try to stain
Shey E no Dey show for my face say I Dey run tins
I Dey find peace and I Dey pay bills
Wokerholic but E no show for my face
Work Everyday I no go holiday
Shey E no Dey show for my face say I Dey run tins
I Dey find peace and I Dey pay bills
Wokerholic but E no show for my face
Work Everyday I no go holiday
Written by: Bright Ifeanyi Offorkire, Wisdom Miracle Meribea

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...