album cover
Another Man
album cover
Another Man was released on June 19, 2026 by BLUEDREAMS ENTERTAINMENT as a part of the album Love Like Mr Bassey
June 19, 2026
LabelBLUEDREAMS ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
BPM88
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Wayemi
I bin don join the navy
7th battalion
Dem don shave my head
Wayemi
Maybe your friends go love me
I don do everything
Everything we plan
Why why why
Why you leave me fly
Why why why
I for treat you right
But you love another man
Instead of loving me
You love another man
Instead of loving me
You kiss another man
Instead of kissing me
You love another man
Instead of loving me
Everything you ask me I dey
And if I never get I find and I pray
Heavenly Father know say I pray
How I wan take love another again
Me I want to chase you
I can never change you
Wetin him give you
Wey I no fit give you
Why why why why why
Why you leave me fly
Why why why why why
I for treat you right
But you love another man
Instead of loving me
You love another man
Instead of loving me
You kiss another man
Instead of kissing me
You love another man
Instead of loving me
Written by: Bassey Kenneth
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...