album cover
CHIKITO
Afro-Beat
CHIKITO was released on February 13, 2026 by FORDALOVE as a part of the album ATHANASE (BONUS)
album cover
Release DateFebruary 13, 2026
LabelFORDALOVE
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Luni
Luni
Vocals
Muis
Muis
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Thats Luni
Thats Luni
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Luni
Luni
Executive Producer

Lyrics

Pokom
My chikirita ooo
got the vibe that I need
And I know
Got 5 guys on a leash
If you want
Buy fine ice on your wrist
Cause you fine die nwa
High
You energize me
Gyal you really funny
And you so interesting
Ooo ahhh
Battery low
E fit be the liquor
Wey dey hit me sha
Duro na
Duro
Shebi you tell me say you go pull up
For my scene
Why be say you no pull up
I see you
You Dey with papi chulo
Ooo ahhh
Make me con dey kolo
This kin thing
pain me for my blood
Some kin things wey dey burst for bolo
Wetin I see
Even me sef I don't know
Eyy I don't know
Eyahhh yahhh
Oya
Pronto
Bere mole kojo
Wetin I see
I need am ahan
Fami mora
Pronto
Bere mole kojo
Wetin I see
I need am ahan
Written by: Thats Luni
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...