album cover
Ghetto Luv
5
Afro-Beat
Ghetto Luv was released on February 13, 2026 by Son Of Wealth Inc./ Exclusively Licensed & Distributed by DistroKid as a part of the album Ghetto Luv - Single
album cover
Release DateFebruary 13, 2026
LabelSon Of Wealth Inc./ Exclusively Licensed & Distributed by DistroKid
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ayonymous
Ayonymous
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Lateef Ayomide Oladimeji
Lateef Ayomide Oladimeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yupest
Yupest
Producer

Lyrics

Look I, I don't wanna be your boyfriend
If we're just gonna fight all time.
So you wanna breakup?
No i, I didn't say that I'm just saying I'm tired of fighting…
Okay I'm gonna walk out that door
And I'm gonna count to 10
(Ayonymous)
If I get to 10 and you're not out there
I'm going home. And we're over.
Me I dey one side for me room I be dey think oo
Why you dey do me like this, why you no dey pick oo
Why you no dey pick o yeah
I been dey text you all night, call you, you no reply o
You know say I be trenches boy wey no sabi love o
Omo you dey do me wayo
My life is a different story brother
I dey live my own life, nobody to bother
Nobody to bother yeah yeah
But this girl love, e dey sweet me like sugar
Even for street, I go fight for her matter
For her matter
Why you no dey show me love wey I dey give you?
I dey loyal, I no get any issue
Na you I choose, I no dey use tissue
Wipe my tears, girl, Me i miss you
Yeah! from the hood, but my heart dey clean
If I wrong you, make you talk, no keep in
I no dey perfect, I be man with feeling
You be my queen, and I be your kingpin
My life is a different story brother
I dey live my own life, nobody to bother
Nobody to bother yeah yeah
But this girl love, e dey sweet me like sugar
Even for street, I go fight for her matter
For her matter
Na you I see when I close my eyes
Even for dreams, we dey share same sky
I dey hustle for the paper, I no lie
But your silence dey cut me like knife
You go fit love person wey no get much?
Wey still dey climb life step with clutch
But if na real, then we go fit touch
Omoge then we go fit touch
My life is a different story brother
I dey live my own life, nobody to bother
Nobody to bother yeah yeah
But this girl love, e dey sweet me like sugar
Even for street, I go fight for her matter
For her matter
From the hood, but my dey heart clean
If I wrong you, make you talk, no keep in
I no dey perfect, I be man with feeling
You be my queen, and I be your kingpin
I dey live my own life, nobody to bother
Nobody to bother o yeah
Written by: Lateef Ayomide Oladimeji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...