album cover
One Billion Dollar
album cover
One Billion Dollar was released on February 3, 2026 by 3283387 Records DK as a part of the album One Billion Dollar - Single
February 3, 2026
Label3283387 Records DK
LanguageEnglish
BPM73
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Steady grinding everyday
Tori mi o mo gba towa made
Mo loyal si hustle
My **** no be play play
If you no get money
You be nobody my **** gbe
Body
Dem no dey call Pesin
Wey no get money for family meeting
Ah gat to work smart o
Cus mo fe ra white benz o
Wetin I gain iffa no get the money no no
Jaiye santorini pelu omo merin Lori Omi
Aye dun je juya lor ma **** shomo ni
Everyday I dey shiver
No be say I get fever no no
Nah money fever I get edakun
Mi o need procold o
Only money dey put me for mood
Alaye no dey whine me o
Ki lo kan mi kan konji las las
I go dey alright o
Baba loke dakun fi
One billion dollar dan mi wo
Boya mi o ni sope
Written by: Akiode Victor Oluwarotimi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...