album cover
Dance(Jo)
Afro-Beat
Dance(Jo) was released on June 12, 2026 by 0BLVCK ENTERTAINMENT as a part of the album Far From Home
album cover
Release DateJune 12, 2026
Label0BLVCK ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
OMOTOLANI OLAWOYE ADELEYE
OMOTOLANI OLAWOYE ADELEYE
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
OMOTOLANI OLAWOYE ADELEYE
OMOTOLANI OLAWOYE ADELEYE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GHSbeatz
GHSbeatz
Producer

Lyrics

Are you ready to dance?
Coldhell
When the gbedu dey enter your body
You must to shake body (Shake body)
Mommy and daddy
Brothers and sisters
Anytime wey I drop on the beat
You will know it's a banger (It's a banger)
Let us dance
Make we shake e body to the music
Mommy jo, daddy jo
Brother dance
Sister dance
Make we dance
Je ka jo (Je ka jo)
Make you move to the right
To the left and back to the center
Hands on head
Shake body
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Mommy jo, daddy jo
Brother dance
Sister dance
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
This feeling is foreign
Dance for me aboki na
Nwanne wete ego
Make you spray me money
Daddy na me lowo (Ee jo)
Mommy na me lowo
I cannot lie
This feeling is mutual
We just want to dance (We want to dance)
We don't want no drama
Brothers spray me money
Sisters spray me dollar
Oya jo jo foreign
Just dey shake your body
Dancing to the music
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Mommy jo, daddy jo
Brother dance
Sister dance
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
Mommy jo, daddy jo
Brother dance
Sister dance
Make we dance
Je ka jo
Make we dance
Je ka jo
When the gbedu dey enter your body
You must to shake body
Coldhell
Written by: OMOTOLANI OLAWOYE ADELEYE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...