album cover
BURN
3
Music
BURN was released on August 31, 2025 by VYBECITY as a part of the album OKUGYA
album cover
AlbumOKUGYA
Release DateAugust 31, 2025
LabelVYBECITY
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ryvybe
Ryvybe
Performer
Simon & Samuel
Simon & Samuel
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Simon & Samuel
Simon & Samuel
Lyrics, Composer
Christian Olisa Ojiegbu
Christian Olisa Ojiegbu
Arranger, Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Krystenstudioz
Krystenstudioz
Producer

Lyrics

My life
My life is a different story
Came from nothing struggling hard for nothing
So many times wey me done bleed inside
Call my padi ask am when this music go pay
Lost my mom and i dont know who to talk to
Life goes on and i feel this pain all alone
Dem no dey give dog chair
Steady on this p ah no fit relent
Na only this music dey free my mind
Oh ai e don too free my mind
They dont know where i been
Dont know where i'm from
I wish i can say fuck it
Imma let it burn
They dont know where i been
Dont know where i'm from
I wish i can say fuck it
Imma let it burn
So me dey go jeje
Puff and pass
Make i dey sempe
Feel this pain in my heart
The voices in my head
Telling me say make i go jeje
Every situation i've been
Turned me cold
Real life p omo no be fun fact
A to B
B to C
Midnight p
My pillows know better
E get wetin dey do me
Life choke me omo no be film trick
Free my mind from this movie
Oh aii
Yeah this unscripted movie
Free my mind from this unscripted movie
Oh ai yeah yeah
They dont know where i been
Dont know where i'm from
I wish i can say fuck it
Imma let it burn
They dont know where i been
Dont know where i'm from
I wish i can say fuck it
Imma let it burn
So me dey go jeje
Puff and pass
Make i dey sempe
Feel the pain in my heart
The voices in my head
Telling me say make i go jeje
So me dey go jeje
Puff and pass
Make i dey sempe
Feel the pain in my heart
The voices in my head
Written by: Christian Olisa Ojiegbu, Simon & Samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...