album cover
Wonder
169
Afro-Beat
Wonder was released on June 10, 2025 by ORCH as a part of the album Wonder - Single
album cover
Release DateJune 10, 2025
LabelORCH
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
ORCH
ORCH
Vocals
Kokonse
Kokonse
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Imo Peter Uchechukwu
Imo Peter Uchechukwu
Composer
Etim Edet Etim
Etim Edet Etim
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Kokonse
Kokonse
Producer

Lyrics

Everything wonder wonder
Jiggy jiggy wonder wonder
O e be wonder wonder ah o o yea yea
Balling soccer soccer
Happiness happiness
Nobody mess with my happiness
One hat trick everything fresh
Reminisce when I had no flex
Oyoyo
Malo downgrade
Many things I no fi shalaye
On a highway
Make you dey jaiye
‘Cause life trip na one way
I no use corner
I sabi road
This world no be my own
Jeka lo
One man squad
Just survival
This kain loving
This kain love Jah Provider
Dem Dey wonder
Make dem wonder wonder wonder
Me self Dey wonder wonder
Jiggy jiggy wonder wonder
O e be wonder wonder ah o o yea yea
Balling soccer soccer
Singing praise
Vibes in the morning
All about the energy
Life e no be stone cold ice
No be pizza
Na why me I gas to ginger
Make the money come closer
Hmm yea closer oh yea closer
Them bin no Dey send me
But I getti OT
Omo e no funny
Searching for remedy
Omo robo robo money
That was my remedy
Send some to my mommy
Oh yes I’m blessed
Catch the cruise
Han le le le
Run ur race make u no delay
I no fi loose
I’m the game
I’m so nautical , I’m the trend
Run that race make you no delay
Make d move when them all asleep
Celebrate with my family
This deeper than what you see
I no use corner
I sabi road
This world no be my own
Jeka lo
One man squad
Just survival
This kain loving
This kain love Jah Provider
Dem Dey wonder
Make dem wonder wonder wonder
Me self Dey wonder wonder
Jiggy jiggy wonder wonder
O e be wonder wonder ah o o yea yea
Balling soccer soccer
Written by: Etim Edet Etim, Imo Peter Uchechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...