album cover

Rora

193Afro-Beat2025
album cover
Rora was released on March 20, 2025 by CDYM NATIONS as a part of the album Rora - Single
ReleasedMarch 20, 2025
LabelCDYM NATIONS
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

See my baby dey ginger me
Make I go become a somebody
Upcoming for this economy
Economy e don tire me ye yeh
See my baby dey ginger me
Make I go become somebody
Upcoming for this economy
Economy e don tire me ye yeh
See my baby leave am for me
Where I for dey if e no be for am
You're my shayla
My desire
Make I no go kpai myself
See my baby leave am for me
Where I for dey if e no be for am
You're my shayla
My desire
Make I no go kpai myself
Rora olomi
You making my heart somersault
Baby girl molo konra momi
If you no do then it's not by force
Rora olomi
You making my heart somersault
Baby girl molo konra momi
If you no do then it's not by force
Na home alone me I dey so
See macaulay sef he dey learn work
You see say I dey put in the effort
In the rain under the sun
No matter the situation
You see say I dey put in the effort
See my baby leave am for me
Where I for dey if e no be for am
You're my shayla
My desire
Make I no go kpai myself
See my baby leave am for me
Where I for dey if e no be for am
You're my shayla
My desire
Make I no go kpai myself
Rora olomi
You making my heart somersault
Oh baby girl molo konra momi
If you no do then it's not by force
Rora olomi
You making my heart somersault
Oh baby girl molo konra momi
If you no do then it's not by force
Written by: Fasosin Lawrence Adedamola, Oluwadare Temiloluwa

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...