album cover
Ex
Music
Ex was released on February 28, 2026 by Showsteph as a part of the album Ex - Single
album cover
Release DateFebruary 28, 2026
LabelShowsteph
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Showsteph
Showsteph
Background Vocals, Vocals, Recorder, Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ademola Stephen Shobayo
Ademola Stephen Shobayo
Songwriter
Showsteph
Showsteph
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Showsteph
Showsteph
Mixing Engineer, Mastering Engineer, Producer, Recording Engineer

Lyrics

Chorus
If you see me for south, make you face north. Never come way
For the area, you knack lekan . They don't play your tape
But why you dey stalk me for tiktok. Every other day
If you see me now you go shout minguoh....cos the hustle don dey pay
Verse
Shout out to my ex, wey no dey wish me well
I no miss you bit... Cos I'm making bread
Me I feel bad for the guy wey be next ohhh! Wey no know say your opue na for everyman dem
Your bad character edey drain my energy, we no dey compartible
If I loose guard You go sample my bestie ohhh. Oya carry you gbege dey go
Me I no fit pin point, one thing wey you do wey e good ohhh... You are a destiny destroyer
If no be God ohhh, I fit don lose my cool ohhhhh. Aje!!!
At the end of the day nemesis go catch up with you. as you dey wish make man do down
Now I'm married to the game.. I dey come out with different tunes... Walaialai
Chorus
If you see me for south, make you face north. Never come way
For the area, you knack lekan . They don't play your tape
But way you dey stalk me for tiktok. Every other day
If you see me now you go shout minguh...cos the hustle don dey pay
Written by: Ademola Stephen Shobayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...