album cover
Jolene
Afro-Beat
Jolene was released on February 13, 2026 by Dice and Deuces Entertainment as a part of the album TABOO SAGA - EP
album cover
Release DateFebruary 13, 2026
LabelDice and Deuces Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DON EFE
DON EFE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Efosa Otabor
Efosa Otabor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ade Hills
Ade Hills
Producer
SONUS
SONUS
Producer

Lyrics

See wetin my eyes don see
Wetin my hands don touch
Where my legs don reach
Wetin my ears don hear
No dey with play with me
I no be small pikin
No dey play with me
Why you dey use me play
I no be JJC
I beg you look both ways
Before you cross my lane
You got me like
Jolene
Take it easy, you no dey play fair (Jolene)
You carry barca you carry front like (Jolene)
Jo Jo Jolene
You got me like
Jolene
Take it easy, you no dey play fair (Jolene)
You carry barca you carry front like (Jolene)
Jo Jo Jolene
Oh my baby oh
Yes it's true I admit
You've got a hold on me
So you dey waka waka waka waka
Dey do corny
No dey do corny
Why you dey use me play
I no be JJC
I beg you look both ways
Before you cross my mind
You got me like
Jolene
Take it easy, you no dey play fair (Jolene)
You carry barca you carry front like (Jolene)
Jo Jo Jolene
You got me like
Jolene
Take it easy, you no dey play fair (Jolene)
You carry barca you carry front like (Jolene)
Jo Jo Jolene
Jolene
Take it easy, you no dey play fair (Jolene)
You carry barca you carry front like (Jolene)
Jo Jo Jolene
Written by: Efosa Otabor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...