album cover
Maji
134
Music
Maji was released on February 27, 2026 by Diamond Boy music as a part of the album Maji / Returns - Single
album cover
Release DateFebruary 27, 2026
LabelDiamond Boy music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Diamond Boy
Diamond Boy
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Marvellous Adeola Osadare
Marvellous Adeola Osadare
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Venuxx
Venuxx
Producer
Abbah Gabrielson
Abbah Gabrielson
Mixing Engineer

Lyrics

As e de do me for my head
brother I don’t even know
So many time dem tell me No
But I still dey grind shey you know
Too many talk no dey full basket
na why I dey let you know
2am Tati mugbo
Man no de sleep I’m on the road
Me I know say water no get enemy I no Dey bother
I just Dey wonder say friends wey I get no be brother
If no be my mother I for Dan sick for my head kinti mental
I know say e go better na why I de bomb lago meta
Omo ope fe gba Porsche
Kowo Gucci kowo Prada
Omo ope fe gba Porsche
Ko wo Gucci ko wo Prada
Omo ope fe gba Porsche
Kowo Gucci kowo Prada
Omo ope fe gba Porsche
Ko wo Gucci ko wo Prada
I’ve been lonely lonely I’m down on the rainy days
All of my guys jekon rise
Anymore try me ko forigbe
Days wey my rice no get curry
Mehn I’ve been through hurricane
I talk to God on my worries
As I dey grind koma si holiday
Me I know say water no get enemy I no Dey bother
I just Dey wonder say friends wey I get no be brother
If no be my mother I for Dan sick for my head kinti mental
I know say e go better na why I de bomb lago meta
Omo ope fe gba Porsche
Kowo Gucci kowo Prada
Omo ope fe gba Porsche
Ko wo Gucci ko wo Prada
Omo ope fe gba Porsche
Kowo Gucci kowo Prada
Omo ope fe gba Porsche
Ko wo Gucci ko wo Prada
Written by: Marvellous Adeola Osadare
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...