album cover
All Luv
4
Afro-Beat
All Luv was released on February 13, 2026 by Xonora Music as a part of the album Yours To Keep - Single
album cover
Release DateFebruary 13, 2026
LabelXonora Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mariuscarl
Mariuscarl
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mariuscarl
Mariuscarl
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
The SOA
The SOA
Producer

Lyrics

I dey reason how I go feed my people
I no really want no issue bad energy I see through
To the ones wey dey show me love i see you
I don't need no co-sign
Diamonds on my wrist and ears i feel like fiji water
Ajebota wey come from gutter
Tell me what a bad man no fit do
I dey hustle everyday because dollar don dey cost
E no go bad if i pull up in a bus yh a sprinter
Run for your life when I see ya mandem came with the hitta
I came with the divas throw me a party Ibiza
I'm running from the pain so I pour me a litre
The henny be burning my liver the kush will be burning my lungs
Now i feel like a ughhh
Feel like i was down but i came back again
All of this shit I swear its insane
I start to dey waka dey grind
I see say the things wey dem talk no be so e go play
But you gotta face all your fears put all your feelings away
My heart turning cold
And not all that glitters is gold, that is something you should know
Aje na OT separate boys from a man
Happy or Sad you gotta stick to the plan
If you get money you be big jagaban
Omo Alhaji agbo no be don perignon
Put am for your body no dey doubt me
Woto woto season no pray make i catch you
Omo me i no dey capI just want a bag
Chop am like banku ị ga aghọta
All i need is your your love All you need is my love ain't no other

I dey reason how i go feed my people
I no really want no issue bad energy I see through
To the ones wey dey show me love i see you
I don't need no co-sign
Diamonds on my wrist and ears i feel like fiji water
Ajebota wey come from gutter
Tell me what a badman no fit do
No case no face so I smoke my kpoli
You know say you no know me why you come dey do like say you too holy
Rhythm and blues just to calm down Shawty got a body make a mandown
Fly you to poundtown Pikin wey no hear word e go calmdown
This one no be meme e no be banter Abobi keep bombing (gaza)
Back then every Sunday na bazarr
Pray to Jah make the money long like zaza
Make we just steady dey climb the ladder
I no dey look nobody
I just dey face my hustle I just dey face my grind
Me no send nobody Me no dey look nobody Me I just dey face my hustle
All i need is your your love All you need is my love ain't no other
All i need is your your love All you need is my love ain't no other
All i need is your your love All you need is my love ain't no other
All i need is your your love All you need is my love ain't no other
Written by: Ene Chidubem Mariuscarl
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...