album cover
Unstoppable
34
New Age
Unstoppable was released on November 25, 2025 by LX Music Publishing as a part of the album Unstoppable - Single
album cover
Release DateNovember 25, 2025
LabelLX Music Publishing
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM112

Credits

PERFORMING ARTISTS
FunkyGee
FunkyGee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gabriel Oyelowo
Gabriel Oyelowo
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Gabriel Oyelowo
Gabriel Oyelowo
Producer

Lyrics

Yeba yeba yebo
Soji eh Omo yiko
Money no be problem o eh
Money na the solution
When I enter show eh
Kin Dabe ru kin cuz commotion
Oh No No Ooooo
Wonle won bati
Oshe ooo
I’m The Life A Party
Pop Rovey
Wonle ye Wonle ijo tiko shey pati
Oshe oooo
Wonle won bati
Dorime oo
Ti moti ji Lati 4:30
Mi o sunle oo
Wonle ye Wonle ijo tiko shey pati
When we pull up
Them they feel am
Oluwa lose them they see an
Me i no Dey cap I Dey feel am
Baba loke na him they do am oh
Thank God For life
Omo iyami say you survive
Na God they provide
Na him they show us the light
Wonle won bati
Oshe ooo
I’m The Life A Party
Pop Rovey
Wonle ye Wonle ijo tiko shey pati
Oshe oooo
Wonle won bati
Dorime oo
Ti moti ji Lati 4:30
Mi o sunle oo
Wonle ye Wonle ijo tiko shey pati
Alubarika Mode Gba Paper
My fan they show me love
He they give me ginger
Teba lo be lason
We go pull trigger
I steady burn my loud mi o fa shisha
Alubarika Mode Gba Paper
My fan they show me love
He they give me ginger
Teba lo be lason
We go pull trigger
I steady burn my loud mi o fa shisha
Money no be problem o eh
Money na the solution
When I enter show eh
When I when I enter show ahh
Kin Dabe ru kin cuz commotion
Oh No No Ooooo
Wonle won bati
Oshe ooo
I’m The Life A Party
Pop Rovey
Wonle ye Wonle ijo tiko shey pati
Oshe oooo
Wonle won bati
Dorime oo
Ti moti ji Lati 4:30
Mi o sunle oo
Wonle ye Wonle ijo tiko shey pati
Ehehehehheheheh
Ahahahahahahahahhhh
Oluwa Oluwa Oluwafunky
Yeyeyeyyeye
Jekomo oh
Solooooooo
Written by: Gabriel Oyelowo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...