album cover
Body
Afro-Beat
Body was released on March 6, 2026 by Fasco Empire Ltd as a part of the album Sweet Sounds (EP) - EP
album cover
Release DateMarch 6, 2026
LabelFasco Empire Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yusuf Onaolapo Abdulakeem
Yusuf Onaolapo Abdulakeem
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Yusuf Onaolapo Abdulakeem
Yusuf Onaolapo Abdulakeem
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Meritino beatz
Meritino beatz
Producer

Lyrics

It's meritino beatz
Nibo
Alaye o, make you call me later
I don put my phone for DND
I don dy for shitta
Pelu omege meta
Make you send me letter
Ama rira later o
Abi un ri o omo yen
Many many lies I can see through her smiles
She won turn to a fashion nova
She won go california
My sweet penelope
Bad man I be your odysseus
Cuz of your body, I don carry body
Say make I follow you, I don dy go
Sisi eko make I dance for you
Wo bi mon she un jo
O ri bi mon she un jo
Mo bere mon un jo
Her body too bad o
Her body too hot o
Exceptional figure
Wey bad pass hourglass figure
She be my fantasy
Cuz of her fat ass
Her body too hot o
Body too bad
Body too hot
Body too bad
Body too hot o
Body too bad
Body too hot
Body too bad
Body too hot o
She get girl for london
Wey won get body bi ta hadiza
My baby get buzz pass meduza
Hmm, omo mi
To lo fon idi wu oo
Ko le mu ori okunrin wu oo
Her friend can be persuasive
Won make everybody chop her like perlative o
Animashaun lo mo yen
Baby you're naked
You no fit pocket
Mo ti bo sho to give her one shot
She won make I do one more
Her body too bad o
Her body too hot o
Exceptional figure
Wey bad pass hourglass figure
She be my fantasy
Cuz of her fat ass
Her body too hot o
Body too bad
Body too hot
Body too bad
Body too hot o
Body too bad
Body too hot
She get my body fit o
Body too bad
Body too hot o
Baby you're naked
You no fit pocket
Mo ti bo sho to give her one shot
She won make I do one more
Oun dun mon
Oun pariwo
Body too bad
Body too hot
Eh, shey you no dy see body o
Ah, shey you no dy see body o
Body too bad
Body too hot o
Body too bad
Body too hot
Body too bad
Body too hot o
Too bad
Too hot o
Too bad
Too hot o
Written by: Yusuf Onaolapo Abdulakeem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...