album cover
Antidote
8
Afro-Beat
Antidote was released on February 27, 2026 by Vidone Records as a part of the album The Book - EP
album cover
Release DateFebruary 27, 2026
LabelVidone Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM94

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hustine
Hustine
Performer
Austine Prince Oparah
Austine Prince Oparah
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Austine Prince Oparah
Austine Prince Oparah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bellz
Bellz
Producer

Lyrics

Boy from Port Harcourt, I was raised by the city
Mummy was happy when she heard that I was breathing
Daddy confessed that I was lucky what’s the meaning
Don’t tell me that I should forget
Self-reservation ladies hate me when they see me
Top of the class but I’m nothing with my CV
Gone through the days now it’s time to rep my city
I paid all my dues respect
The poison be my antidote
**** don Dey carry OT
Why dem no go sabi OG
Omo na me hold key
To unlock the Caribbean Sea
The poison be my antidote
**** don Dey carry OT
Why dem no go sabi OG
Omo na me hold key
to unlock the Atlantic
Talk nonsense you disappear
I get **** wey carry matchet
100 thousand 29 cents
Dollar for my retina set
I Dey hustle 100
Talk rubbish you disappear
Bad belle no Dey sell e market
Poverty is just a mindset
E go be regardless
Me I just Dey hustle 100
I got dreams to chase
Broda I gat millions to make
Walked up to the man who created everything on the earth why’d you take away my only brother
It’s a little place
Killers on the lonely road
Situation always keeps a man at the back of the bench makes you think about your biggest regret
Temptation wey Dey hold me guy for this life I cannot explain
Walk around they tell me that it’s just migraine
What about the children that’s gon bear my name
The pressure wey Dey hold me guy for this life
I cannot explain
Walk around they tell me that it’s just migraine
OGC Maraji you dey burst my brain
Talk nonsense you disappear
I get **** wey carry matchet
100 thousand 29 cents
Dollar for my retina set
I Dey hustle 100
Talk rubbish you disappear
Bad belle no Dey sell e market
Poverty is just a mindset
E go be regardless
Me I just Dey hustle 100
Talk rubbish you disappear
Bad belle no Dey sell e market
Poverty is just a mindset
E go be regardless
Me I just Dey hustle 100
Talk rubbish you disappear
Bad belle no Dey sell e market
Poverty is just a mindset
E go be regardless
Me I just Dey hustle 100
Written by: Austine Prince Oparah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...