album cover
Krazy
18
Music
Krazy was released on March 18, 2026 by RainLabs as a part of the album Masheila's Krazy - Single
album cover
Release DateMarch 18, 2026
LabelRainLabs
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jake Doe
Jake Doe
Performer
JVXN
JVXN
Drum Programming
COMPOSITION & LYRICS
Jackson Okpeku
Jackson Okpeku
Composer
Udo Favour
Udo Favour
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
JVXN
JVXN
Producer
Givens Igunbor
Givens Igunbor
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
No fit deny
E too clear see am for your eye
Omotena why you take me for a ride
When i really know
you wanna spend the night
No need to fight
Way i dey do you make you feel alive
Already know say na me you like
Na you i dey wanting oh, because
[PreChorus]
Baby girl i like your vibration
Fit to lead a man to damnation
Dem no pass you no examination
Thirsty you my hydration right now
Body banging you dey carry weight
All my gym girlies go relate
Skin smooth girl don keep me waiting nah
Tell anybody wey dey hate
[Chorus]
Won Krazy won ba wa
Dem dey Krazy no normal
Won Krazy won ba wa
Dem dey Krazy no normal
Won Krazy, Krazy
[Verse 2]
No need to say much
I no fit dey without your touch
Love as you dey ride am
Anytime we make love
Come make i remind you
Of the stuff i'm made of
African woman woman
No dey give me stress
Na you be the best
oma n mu inu mi dun
To get you i fit to wunjure gbu mmadụ
[PreChorus]
Baby girl i like your vibration
Fit to lead a man to damnation
Dem no pass you no examination
Thirsty you my hydration right now
Body banging you dey carry weight
All my gym girlies go relate
Skin smooth girl don keep me waiting nah
Tell anybody wey dey hate
[Chorus]
Won Krazy won ba wa
Dem dey Krazy no normal
Won Krazy won ba wa
Dem dey Krazy no normal
Won Krazy, Krazy
[Outro]
Krazy (Oh oh oh oh)
Krazy, Krazy (Oh oh oh oh)
Written by: Jackson Okpeku, Udo Favour
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...