album cover
Professor
31
Music
Professor was released on February 7, 2025 by Bernito as a part of the album Professor - Single
album cover
Release DateFebruary 7, 2025
LabelBernito
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bernito
Bernito
Performer
KSS
KSS
Performer
Hamydgrey
Hamydgrey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bernito
Bernito
Songwriter
KSS
KSS
Songwriter
Bernard Ababio
Bernard Ababio
Composer
Hamydgrey
Hamydgrey
Songwriter
Oluwadamilare Adeleke
Oluwadamilare Adeleke
Composer
Hamed Awolumate
Hamed Awolumate
Composer

Lyrics

(I can’t say it all).
Na you be the likkle likkle thing wey dey touch my belly
You fill me up Oya bon appetit
Get the thing wey fit cure my conji
Dem dey Yinmu Yinmu gan aje ko ma kanmi
Put it on baby put it on me
I love how you locked in on me
Professor
Professor
Kini mo fe so
Professor
Carry me go on soun
Professor
Melo mo fe so
Professor
Na you be the likkle likkle thing wey dey touch my belly
You fill me up Oya bon appetit
Get the thing wey fit cure my conji
Dem dey Yinmu Yinmu gan aje ko ma kanmi
Put it on baby put it on me
I love how you locked in on me
This is the feeling I’m feeling about you girl!
With you I don’t need no kiss and tell
I’m never keeping up with Shantell
Gyal if them dare you
Wonma jegun
Any mosquitoe wey b3
I spray dem with my baygon
I raid on
Like a red one
And I tell ‘em game on
If them wan dey touch up on my babe uh!
Professor
Professor
Kini mo fe so
Professor
Carry me go on soun
Professor
Melo mo fe so
Professor
Na you be the likkle likkle thing wey dey touch my belly
You fill me up Oya bon appetit
Get the thing wey fit cure my conji
Dem dey Yinmu Yinmu gan aje ko ma kanmi
Put it on baby put it on me
I love how you locked in on me
Written by: Bernard Ababio, Bernito, Hamed Awolumate, Hamydgrey, KSS, Oluwadamilare Adeleke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...