album cover
KONAMI
1
Contemporary R&B
KONAMI was released on February 14, 2026 by VNTGE RECORDS, TADBRO ENT as a part of the album PRETTY GIRLS LOVE VNTGE
album cover
Release DateFebruary 14, 2026
LabelVNTGE RECORDS, TADBRO ENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vntge
Vntge
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Gibson Wali
Gibson Wali
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaemally
Jaemally
Producer
KILLY MASTER
KILLY MASTER
Mixing Engineer, Mastering Engineer, Recording Engineer

Lyrics

Wah Wah Wah
Still on my mind
All this time girl you’re still on my mind
Wah Wah Wah
I been dey think say your love e no sweet
After wetin I see gon gon
I gree say I do you strong thing
Ahnn
E be your love wey been do me Sontin
Na why you no fit leave gon gon
Baby only you I’m wanting
Ahhn
So let me rent your heart you know say
Me no go play you like Konami
See the way you deh vibe
You got that drip
Wey dey blow me like Tsunami
Me like the way you dey whine that thing pon me
When me deep in your Punani
Me like the way you dey whine that thing pon me
When me deep in your Punani
What’s love got to do
Got to do with it baby
I’m here I’ll ride for you
Die for you baby
Sorry that you saw me with some next thing
Baby I was faded
Sorry that you caught me with your bestie
Baby I was jaded
E no mean say I been no dey for you
Anytime wey you call I Dey answer
And me I dey by you like your bouncer
You like it when I give it to you faster
Me know it real when you touch me
You got the juice for your body yeah
Don’t you change your style
You dey rock my world girl
So let me rent your heart you know say
Me no go play you like Konami
See the way you deh vibe
You got that drip
Wey dey blow me like Tsunami
Me like the way you dey whine that thing pon me
When me deep in your Punani
Me like the way you dey whine that thing pon me
When me deep in your Punani
See my baby no dey stress me
She dey gimme good vibes
Wey dey buss my brain
She like anytime we dancing
E dey sweet for her body
Baby what’s my name
We could fly away to Ghana
Just because the way you fine you get whatever you wanna
Buy you house for banana
Baby imma make you mine
You deh high me like Cana
I said I’m falling for you
She said “I get trust issues”
Ohh baby I no wan lose you
But I can’t promise you
I been dey think say your love e no sweet
After wetin I see gon gon
I gree say I do you strong thing
Ahnn
E be your love wey been do me Sontin
Na why you no fit leave gon gon
Baby only you I’m wanting
Ahnn
So let me rent your heart you know say
Me no go play you like Konami
See the way you deh vibe
You got that drip
Wey dey blow me like Tsunami
Me like the way you dey whine that thing pon me
When me deep in your Punani
Me like the way you dey whine that thing pon me
When me deep in your Punani
So let me rent your heart you know say
Me no go play you like Konami
See the way you deh vibe
You got that drip
Wey dey blow me like Tsunami
Switch it up for me Dj
Still on my mind
All this time girl you’re still on my mind
Still on my mind
All this time girl you’re still on my mind
Written by: Gibson Wali
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...