album cover
No Reply
album cover
No Reply was released on February 13, 2026 by Lyrical Giant Management as a part of the album Midnight Conversations
February 13, 2026
LabelLyrical Giant Management
LanguageEnglish
BPM108
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I send that text I see blue tick
But nothing follow after it
No quarrel no last word
Just silence dey look me face to face
I dey refresh my phone like say e go change
But every night still quiet same way
Funny how small space like this
Fit wound pass better insult
You no need talk say you don go
Your silence don already yarn me
No reply but I understand
Some endings no need better plan
If na peace you choose pass me
I no go hold your hand
No reply message read
Guess na only that you get to send
I go stop dey wait for sign
Make I give myself closure instead
I dey check the time you online
Like say maybe I still dey your mind
Now I dey learn how to waka commot
Without dey beg you make you explain
I no go rewrite wetin we lose
I no go beg for love wey force
If your heart don already go
I go respect the cost
No reply but I understand
Some endings no need better plan
If na peace you choose pass me
I no go hold your hand
No reply message read
Guess na only that you get to send
I go stop dey wait for sign
Make I give myself closure instead
Yeah
No reply
Written by: Benjamin Obieke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...