album cover
All Good
323
Music
All Good was released on March 13, 2026 by Epidemic Sound as a part of the album All Good - Single
album cover
Release DateMarch 13, 2026
LabelEpidemic Sound
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Teeklef
Teeklef
Performer
Ebuka Unogu
Ebuka Unogu
Programming, Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ebuka Unogu
Ebuka Unogu
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Ebuka Unogu
Ebuka Unogu
Producer

Lyrics

Still dey here
Nobody care
So I talk less
I still dey here
Ti ba ri kpe
One man roady one small prayer yeah
I dey bam and I no fear yeah
I don lose and I don learn yeah
Still dey stand for here I swear
Cos I don ask God question e no dey answer
I no get mouth na him get the power
Whenever things start to dey bad omo e dey hard
I dey bam man no dey stagger
If dem know wetin I carry inside
Dem no go judge me at all
I no loud o I no rush o
Why you wan make I fall
All good
All good
Everything go dey alright
All good
All good
I dey walk with the light
Last man standing
And God got me
It’s all good
All good
No matter wetin come my way
I still dey here
Still dey here
Still dey here
Still dey here
I dey kampe
Still dey here
No dey fear
Still dey here
I dey kampe
Mama pray for me every night
Even when I no dey alright
Everything wey the person dey passing through
E no never say gon be alright
I no perfect, na stain
But my heart just dey pain
Help me do better now
E ki'ron meta now
Cos I don ask God question e no dey answer
I no get mouth na him get the power
Whenever things start to dey bad omo e dey hard
I dey bam man no dey stagger
If dem know wetin I carry inside
Dem no go judge me at all
I no loud o I no rush o
Why you wan make I fall
All good
All good
Everything go dey alright
All good
All good
I dey walk with the light
Last man standing
And God got me
It’s all good
All good
No matter wetin come my way
I still dey here
Still dey here
Still dey here
Still dey here
I dey kampe
Still dey here
No dey fear
Still dey here
I dey kampe
Still dey here
I still dey here
Still dey here
I dey kampe
Written by: Ebuka Unogu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...