album cover
F.M.G
12
Hip-Hop/Rap
F.M.G was released on April 3, 2026 by African Revolutionary Music as a part of the album AFRO REVOLUTION
album cover
Release DateApril 3, 2026
LabelAfrican Revolutionary Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM72

Credits

PERFORMING ARTISTS
Cindy Blackbird
Cindy Blackbird
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Great Okogun Emmanuel
Great Okogun Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Raycon
Raycon
Mastering Engineer

Lyrics

Naija boy
shey dem wan dey try to hold me back
Naija boy
Why dem wan dey try to stop me now
Naija boy
Them check my passport dem keep me for airport
Naija boy
Dem see my logo dem think I be clear port
Naija boy
Everywhere I go them think I be scammer
Naija boy
Me self I no come dey know all the grammers
Naija boy
I suppose dey speak my own language na
Naija boy
Why my English no correct you come dey laugh me na
Hold on
Make dem hold on
Alaye tell dem make dem hold on
You see that 1960(fuck SARS, fuck SARS )
E no join baba, I swear
1960 independence
Fast forward 2024
We still living on dependent
On the white man and his white collar
Even if we get abundance
On the minerals and the man power
But they want you to stay redundant
So the wise ones them try kawa
Them come back akanchawa
Minimum wage 40 dollars
How you want make people live
With a minimum wage like bucks
How you want make people eat
Shey dem think say I nor know any better
Shey dem think say we know dey see
My people living in pieces
If you no work You no eat (you no eat)
That's why me I nor fit sleep (no fit sleep)
I got my family to feed (yeah)
I pray to God on knees
I hope my mama gon see
Everything that I can be, all of this crackers
they tryna kill our spirit and keep us underneath
I can't apply for no job
If I nor know the person when know person
Then Tell me how I wan take chop (corruption)
Tell me how I wan take work (corruption)
Yeah yeah
If you nor know person when know person
Then my brother you no go see work
Everything no be luck
Fuck my government
Alaye fuck my government
Fuck my government
Ogbeni fuck my government
Shey dem want make we die before them give us chance
Shey dem want make we kpai
Before dem give us chance
Fuck my government
Alaye fuck my government
Fuck my government
Ogbeni fuck my government
Shey dem want make we die before them give us chance
Shey dem want make we kpai
Before dem give us chance
And tell us how our economy is behaving
When the American dollar as much as sneezes the Naira goes into a coma
Why ?
63 years after independence in Nigeria
66 in Ghana 61 in Kenya and many other countries
We still believe that somebody else's currency is what must define us
63 years after independence we are still importing chicken as if our chicken forgot how to lay eggs
Written by: Great Okogun Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...