album cover

Discover

Afro-Beat2026
album cover
Discover was released on February 20, 2026 by Kolo B Records as a part of the album Discover - Single
ReleasedFebruary 20, 2026
LabelKolo B Records
LanguageEnglish
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

(You got me worried about things)
(I no fit recover)
Lately Ive not been here
Who's gonna bare my cross for me
I've got no one to tell
Whether na lowkey me I Dey 100
They wan come find me pulled up
Dem show for my cartel
Your mind go tell
Them no fit pour me water
Them never get the liver
Na me turn off their heater
I make dem dey shiver
They make believer turn to sinner
Receiver dey vex for giver
I give shout out to my streamers
Na them been Dey give me the ginger
Need me a diva I've got the liver
You got me worried about things
you don make me discover
I no fit recover
The love me I seek from you
Wan dey make me dey bother
Omo me I don tire
Many things wey I dey go through
Wahala plenty for shokoto
Can't relent I've got shit to prove
You can bet I am fucking good
For music me I polongo
Many things wey I never know
Experience na e give me Flow
Over sabi I no be otondo
You got me worried about things
You don make me discover
I no fit recover
The love me I seek from you
Wan dey make me dey bother
Omo me I don tire
You got me worried about things
you don make me discover
I no fit recover
The love me I seek from you
Wan dey make me dey bother
Omo me I don tire
You got me worried about things
You got me worried about things
Written by: Abdullahi Abimbola Afolabi

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...