album cover
Osimhen
album cover
Osimhen was released on February 27, 2026 by MVP X as a part of the album Osimhen - Single
February 27, 2026
LabelMVP X
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Men are scum
Na ehn make you feel say
True love no dey exist again
Chucking eyes for Wetin no concern me
Na ehn put eye witness for gbege,
(Gbege gbege e ehn ehn ehn ehn)
Obuka muna akwuna biri
Ka mganozi na nkiti
( Odunu mma wo )
Like backslided born again
I no fit play you like a toy
Na the shoe wey I wear
Na ehn be playboy,
If you pass me the ball
I go score am like victor osimhen o
Osimhen o
Osimhen o
If you pass me the ball
I go score am like victor osimhen o
Osimhen o
Osimhen o
Written by: Emmanuel John
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...