album cover
Whine
Hip-Hop/Rap
Whine was released on February 20, 2026 by R&W Music as a part of the album Whine - Single
album cover
Release DateFebruary 20, 2026
LabelR&W Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rudolf
Rudolf
Performer
OOSHA
OOSHA
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Habeeb Adeniji Adegoke
Habeeb Adeniji Adegoke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rudolf
Rudolf
Producer

Lyrics

Oya cause commotion
No gidem breathing space make dem get concussion
Everyman know you a 10
Dem no de tell pesin
Make u gush like a fountain all over me
Oya carry am come here
Oracle go handle you well u no need to fear
And mi know say many men wanna chop ur olele
Ewo natural body farabale
Omo no gidem no warning just burst dem head honey money dey my wallet
How much u want
If u let me hold something I tell u e go jom me baby
Gbogbo aye ni ma she fun e o gbomi
Baby Ewo lo she
Shey kon shano wole
Highway or my way Yh
We making love all night till gobe
Miseh baby shano wole eh
Mi glad u come my way
Mi and u combine
See as u con fine yeah
Whine am for me
Work ur body
Show me u a bad gal for real
Gal u amazing
Back be like basin
Men dem dey sing ur praises drive dem all crazy
Follow me go my base go show me ur real face oh
Yeah! Shark bite on ur burger like (yeh)
Bum bum shaking what a sight baby
Caribbean way how she whine it up (brazy)
Tell me what its gona be mi want u for me and nobody else yeah just come to papi
Written by: Habeeb Adeniji Adegoke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...