album cover
IINTRO
2
African
IINTRO was released on April 15, 2026 by TNWTW as a part of the album MOTIION BOY
album cover
Release DateApril 15, 2026
LabelTNWTW
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tobii WTW
Tobii WTW
Lead Vocals, Rap
COMPOSITION & LYRICS
Glory Oluwatobi Ajadi
Glory Oluwatobi Ajadi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tobii WTW
Tobii WTW
Executive Producer
Hkayvibez
Hkayvibez
Producer
Kadens
Kadens
Engineer

Lyrics

Welcome to the wave
Good vibes all year all day all night
Carry chair sit down look sharp
Hope you dey alright
Make I yarn you
I've been a fighter from birth
Took a bet on myself (chee)
A sure bet (ayy) and Aje e must set (walahi)
Kosi Werey wey I never see seh (chai)
I don craze con regain myself (yah)
I lost cash I lost babes (yes)
Them don ex (what?) e don be (chee)
I don lose many many many things
Real life Ko shey fantasy (Hey God)
But I still dey count my wins (let's go)
I too clean (ehn) I too pack and I gat it for real (yessir)
I Dey on gas I move fast
Full thrust my G
When Dey see me dem they gbadu my style (my style)
Them Dey feel me and my lamba die (okay)
When Dey see me dem they gbadu my style (my style)
Them Dey feel me and my lamba die (Hey God)
They say Tobii with the wave who's that
Tobii with the wave who's that (Ayy)
Tobii with the wave too bad
They say Tobii with the wave too bad (okayyyy)
They say Tobii with the wave who's that
Tobii with the wave who's that (Ayy)
Tobii with the wave too bad
They say Tobii with the wave too bad (okayyyyy)
Written by: Glory Oluwatobi Ajadi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...