album cover
Caro
157
Music
Caro was released on March 20, 2026 by Platoon as a part of the album Caro - Single
album cover
Release DateMarch 20, 2026
LabelPlatoon
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boi Shady
Boi Shady
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Thywill Kofi Dawu
Thywill Kofi Dawu
Composer
Thysol
Thysol
Composer
Shadrack Atubi
Shadrack Atubi
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Thywill Kofi Dawu
Thywill Kofi Dawu
Mastering Engineer, Mixing Engineer

Lyrics

Wetin you carry for back na make this bad boy wan repent
I no study chemistry na you be my favorite element
Olohun. I Dey beg no make this boy gbeskenlesement
Oheemaa o na only
O baby pullover
You’re a game changer
Say make we hangover
E with a sleepover
 This e my love e be true o
Girl I no use you Dey play
When I just lost e my clue
You Catapult me go insane
O no no
Oyo yo yo yo yo
Oyo o my Caro
Give me all of you
Wey go give me standard living
I no go fit to pretend
I’m tired of being your friend oh lady
Na only Dey for my head
I wanna see you naked in my bed oh Omo
My eyes don dey wan red
I Dey vex if I see you with your ex oh baby
No dey do me like that
You dey e make my heart dey melt uh
A cocky **** like me
Don fall for somebody person
Wetin you do me no funny
You go turn a person into zombie
I don tire to fall in love
But you don open my heart
You Dey make me Dey migrimore
 
Oyo yo yo yo yo
Oyo o my Caro
Give me all of you
Wey go give me standard living
Written by: Shadrack Atubi, Thysol, Thywill Kofi Dawu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...