album cover
Pray
778
World
Pray was released on March 6, 2026 by Fizo as a part of the album Pray - Single
album cover
Release DateMarch 6, 2026
LabelFizo
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM90

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fizo
Fizo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
AFEEZ BABALOLA
AFEEZ BABALOLA
Songwriter

Lyrics

Ooh ooh ooh
Emi ni fizo, hey
They call me fizo, ah an
Ooh x 3
Get up, no delay
Wake up, make you pray
Modupe lo wo Baba loke for another day oh
As I dey go my way
I dey maintain my lane
Mi o sha fara we oh
See them, light them, touch them
Holy Ghost fire make you burn them
Awon to fe s'omologo mi domo olofo
Awon olodo
My God dey pass dem
As he turn my troubles to oble, oble, oble
Pray, make you pray
Pray, make you pray
Make your enemy no fit to turn you to
Prey
Make your enemy no fit to turn you to
Prey
My mama pray for me everyday say
One day, one day
My hustle go pay
Everyday for hustler one day na pay day
Many, many, many, many, many men
Wish death upon mi oh
Ota iba mi, olorun lo yo mi
Se bi na me still be me
Won ni fe lo mi se mi
Oo
Owo Oluwa n be lori aye mi
Ke mi le je niyan ninu aye
Oo
Owo Oluwa n be lori aye mi
Ke mi le je niyan ninu aye oo
Mogbo ju mi soke
Baba gbo adura mi soke
Pray, make you pray
Pray, make you pray
Make your enemy no fit to turn you to
Prey
Make your enemy no fit to turn you to
Prey
Written by: AFEEZ BABALOLA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...