album cover
Nonsense
52
Afro-Beat
Nonsense was released on October 25, 2024 by 4264667 Records DK as a part of the album Confusion
album cover
Release DateOctober 25, 2024
Label4264667 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ayo Adetula
Ayo Adetula
Background Vocals, Clarinet
COMPOSITION & LYRICS
Ayo Adetula
Ayo Adetula
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tula
Tula
Mixing Engineer, Mastering Engineer, Producer

Lyrics

Nonsense
Nah we be the Ama bois
Hide your babe when we show our face
Nonsense! Nonsense! (Nonsense)
Our body no dey take Nonsense (eyo)
Make sense! Make sense!
Our babe, all of dem Make sense
Bad barbie girl, wey slim? Nonsense!
Get Nyash, get breast, make sense
Come I will advise you to avoid girls with big nyash
That one no go work
Bother I'm telling you how to avoid death
Does the cause of my death involve a big nyash
Yes there is a big nyash
Den what are we talking about
Girl wey slim? Make sense
The nyash get size? Make sense
She get breast? Make sense
Her body thick? Make sense
Get nyash wey I fit press
Breast wey dey impress
Things I fit invest in
Like body wey get defense
Make I do things I go regret
Spend cash wey I no get
Borrow if e reach debt
For a good nyash I go eat less
Nonsense! Nonsense! (Nonsense)
Our body no dey take Nonsense (eyo)
Make sense! Make sense!
Our babe, all of dem Make sense
Bad barbie girl, wey slim? Nonsense!
Get Nyash, get breast, make sense
She tell me say make I do suffry
As I log in
For her body I dey do plumbing
Nyash shape like ogudu pumpkin
She Tell me say nah till the morning
I go go free
With her body she dey ride softly
She dey bounce I dey call her mummy
Get nyash wey I fit press
Breast wey dey impress
Things I fit invest in
Like body wey get defense
Make I do things I go regret
Spend cash wey I no get
Borrow if e reach debt
For a good nyash I go eat less
Girl wey slim? Make sense
The nyash get size? Make sense
She get breast? Make sense
Her body thick? Make sense
Written by: Ayo Ibisikiminapaka Adetula
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...