album cover
Adama
Music
Adama was released on March 5, 2026 by Emmkid Music Worldwide as a part of the album The Next Big Thing - EP
album cover
Release DateMarch 5, 2026
LabelEmmkid Music Worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM105

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Emmkid
Emmkid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emeka Nnadi King
Emeka Nnadi King
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Jigzy
DJ Jigzy
Producer

Lyrics

Emw worldwide
‎Adama my lover yan
‎You make me dey Gba Ncha yan
‎Anytime wey I dey with you mm
‎I dey feel alright
‎Anytime I dey alone
‎I dey feel lonely
‎Imasiri mo
‎Oyen oma
‎Idi mu nma
‎Oyen oma
‎Imasiri mo
‎Oyen oma
‎Idi mu nma
‎Oyen oma
‎Adama my lover yan
‎You make me dey Gba Ncha yan
‎Anytime wey I dey with you mm
‎I dey feel alright
‎Anytime I dey alone
‎I dey feel lonely
‎Imasiri mo
‎Oyen oma
‎Idi mu nma
‎Oyen oma
‎Imasiri mo
‎Oyen oma
‎Idi mu nma
‎Oyen oma
‎Adama my lover
‎You make me dey Gba Ncha
‎Anytime wey I dey with you mm
‎I dey feel alright
‎Anytime I dey alone
‎I dey feel lonely
‎Imasiri mo
‎Oyen oma
‎Idi mu nma
‎Oyen oma
‎Adama you make me dey loosegard
‎See as you make me dey sing song
‎Wetin I want to be sing na motivation
‎But you carry you love come dey
‎Choke my heart
‎Any time you drive pass all the guys the turn back
‎Because your back too bad
‎Your back too bad
‎Back too bad
‎Back to back
‎Back to back
‎Make me dey kolo
‎Anytime I dey with you I  Jogodo
‎Everytime I'm feeling ok I don Jogodo
‎Baby deying with you I don Jogodo yan yan
‎We all don Jogodo
‎Everytime we don Jogodo
‎Anytime we come around there we go Jogodo
‎Baby girl Jogodo self we dey Jogodo
‎Baby love we I get don Jogodo
‎Me I don Jogodo you don Jogodo
‎Everybody Jogodo DJ don Jogodo
‎The song self wey I dey sing don Jogodo
‎Yan
‎Baby girl you bad oh
‎Baby girl you bad oh
‎Your back side set oh
‎Wetin you carry inside fine oh
‎I can't defind oh
‎Since we start my love oh
‎Ten years I dey love oh
‎Seven years I dey love oh
‎Emw worldwide
‎Adama my lover
‎You make me dey Gba Ncha
‎Anytime wey I dey with you mm
‎I dey feel alright
‎Anytime I dey alone
‎I dey feel lonely
‎Imasiri mo
‎Oyen oma
‎Idi mu nma
‎Oyen oma
Written by: Emeka Nnadi King
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...