album cover
SORRY
12
Afro-Beat
SORRY was released on December 20, 2024 by MADE FROM BIRTH RECORDS as a part of the album ANOTHER DIMENSION - EP
album cover
Release DateDecember 20, 2024
LabelMADE FROM BIRTH RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
SunshineGzuz
SunshineGzuz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Onugha Chike
Victor Onugha Chike
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Dawie
Dawie
Producer

Lyrics

I just Dey find my peace
Na wetin wey concern me
And when I light my weed
I no dey see nothing
Wetin I want again
If I get my peace of mind
Wetin I want again
If I get my peace of mind
E don be e don be
I no send anybody
I no go talk sorry sorry
outside with my shawties
Yeee eh
If you notice
I’m all about my money
Party after party
I just wan dey happy
Ye, I’m not a yes man
Jah be the dot for my decimal
If I feel down I go call shima
When I wan flex I call my jiggas
Cruising in a Tesla
Brown skin boy be like bonvita
Stacking my paper like drug dealer
Boy too sweet I be vanilla
I just Dey find my peace
Na wetin wey concern me
And when I light my weed
I no dey see nothing
Wetin I want again
If I get my peace of mind
Wetin I want again
If I get my peace of mind
E don be e don be
I no send anybody
I no go talk sorry sorry
outside with my shawties
Yeee eh
If you notice
I’m all about my money
Party after party
I just wan dey happy
Written by: Victor Onugha Chike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...