album cover
Not Ugly
4
World
Not Ugly was released on March 13, 2026 by Diplomajik Records as a part of the album Letter To My Younger Self
album cover
Release DateMarch 13, 2026
LabelDiplomajik Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM134

Credits

PERFORMING ARTISTS
XB Majik
XB Majik
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ndudi Majik Okoro
Ndudi Majik Okoro
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
XB Majik
XB Majik
Producer

Lyrics

You are not ugly you are broke
You are not ugly you are broke oh
Money enter everybody begin call you fine bobo
You are not ugly you are broke
Chubaku Chu Chu Chubaku
Majik of Africa dey here so
You are not ugly you are broke
You are not ugly you are broke oh
Money enter everybody begin call you fine bobo
You are not ugly you are broke
Poor man chakam
Poor man buga
They go laugh am
They go drag am
Rich man mess
Talk wetin no make sense
They go clap
E ga chuba akunuba
Chuba akunuba chuba akunuba
What shall it profit a man
To be a fine bobo wey no get akunuba
You are not ugly you are broke
You are not ugly you are broke oh
Money enter everybody begin call you fine bobo
You are not ugly you are broke
They say poor man is rude
Rich man is confident
Poor man is proud but for rich man na levels
Poor man is desperate but rich man is ambitious
Avoid to be a poor man oh
E ga chuba akunuba
Chuba akunuba chuba akunuba
What shall it profit a man
To be a fine bobo wey no get akunuba
You are not ugly you are broke
You are not ugly you are broke oh
Money enter everybody begin call you fine bobo
You are not ugly you are broke
Written by: Ndudi Majik Okoro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...