album cover
New Level
9
Music
New Level was released on March 8, 2026 by Bhang Music Ent as a part of the album Nene - EP
album cover

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
S high
S high
Actor
Tibey
Tibey
Actor
COMPOSITION & LYRICS
Seyi Awonuga
Seyi Awonuga
Composer
Precious Akpan
Precious Akpan
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatsbyelevated
Beatsbyelevated
Producer
Killertunes
Killertunes
Producer
Adetokunbo Abosede Awonuga (Bostoks)
Adetokunbo Abosede Awonuga (Bostoks)
Executive Producer

Lyrics

New level
UTIBEIIMA
Ahh ahh ahhh
I’m on new level
Hmmm
make una go tell devil
say I’m on a new level
I’m on a new level
ahhh
Make una go tell devil say me
I’m on a new level
So now I wan Dey focus on myself
Na small remain body go old, make I no go waste time untop say I fell in love with jerikoko , e know still bad if e still fun for my side , too much thinking na why I Dey blow, Omo as I con choose my peace of mind na to focus on my nine too five,
Even if I no come from Warri e no mean say I go carry last ohh
Even if say tailor no pu body,
e no mean say I no go cut my coat oh
As Day never dark I carry my touch I Dey fine my goat oh
Wetin don do me
I Dey pray make e no do me again ohh
If the life na race I go fade my jeans ohh
Wetin Dey for back
I go leave am For back ohh
Wetin wan Dey bark I go leave am for dog oh
Wetin wan Dey bark I go leave am for dog oh
As I Dey wash my dirty body I sanitize my body body I sanitize my,
I go prove wrong everybody
I go prove wrong everybody
I go prove wrong,
I’m on a new level ahh
Make una go tell devil say me I’m a new level
I’m on a new level
Ahh
Make una go tell devil say me I’m a new level
I’m on a new level ahhh
Ohhh ohhh ahhhh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...