album cover
Let You Know
3,069
Afro-Pop
Let You Know was released on April 8, 2026 by Songdis Ltd as a part of the album Let You Know - Single
album cover
Release DateApril 8, 2026
LabelSongdis Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Aay aay ah ahh ah ahh aay aay
[PreChorus]
Don't wana talk about the times I was messed up, lost my mind
But the money got me focused
U no fit see me for settings wey dem dey burst bottle aay
She wan dey my corner so she lap my place ahh
She no dey contemplate burst her from the back she go come again hmm
[Chorus]
Me I want to let you know
Me I no be that kind man again, I no fit let u go aay
I want to let u know even if we come this life again oghene biko oo
I dey beg
[Verse 1]
And I no fit doke person babe at all
Why u dey forget all this things I talk
Na for my kids I dey pray baba God
Aaay
You doke my guy but u say you nor know am
I no go panic cause the truth alomo bitter
Lie to the world I can't lie to myself aay
[Verse 2]
Steady dropping bomb like afkan they know the sound man
But me no get time for lazy
Brown skin like Rihanna
She like to kpana oh baby no time to pro long things
U know say me no like e yawa
Omo babanla u know the lifestyle so wavy
Brown skin like Rihanna
She like to kpana oh baby no time to pro long things
[PreChorus]
Don't wana talk about the times I was messed up, lost my mind
But the money got me focused
U no fit see me for settings wey dem dey burst bottle aay
She wan dey my corner so she lap my place ahh
She no dey contemplate burst her from the back she go come again hmm
Written by: Edosa Darlington Braimoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...