album cover
Helpless
4
Afro-Pop
Helpless was released on April 10, 2026 by Nazor as a part of the album Maka You - Single
album cover
Release DateApril 10, 2026
LabelNazor
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Lyrics

Relax Oh
Shey i don dey tell you baby
Relax Oh
All the things you do me baby
Ohh Naaa
All the things you tell me baby
Na lie ohhhhh
For love ohh
All the things I do you baby
For love oh
Shey dem gimme 10 commandment
Baby na your body I want to command ohhh
Ifirifinnu fit be the thing I go do you
Fit be the thing wey go make you smile
Fit be the thing wey go bust your mind
Ifirifinnu fit be the thing wey go sweet you
Fit be the thing wey go make you smile
Fit be why
Maka Maka you I fit to spray all my raba
Maka you I fit to pray shege banza
Maka you I fit to cut e my aka
Maka you I ohh Say baby
Maka Maka you I fit to spray all my raba
Maka you I fit to pray shege banza
Maka you I fit to cut e my aka
Maka you I ohh Say baby
I helpless when you’re not here
I helpless when you’re not here
Baby I want your hand ohh
I helpless when you’re not here
I helpless when you’re not here
I helpless when you’re not here
Baby I want your hand ohh
I helpless when you’re not here
Maka Maka you I fit to spray all my raba
Maka you I fit to pray shege banza
Maka you I fit to cut e my aka
Maka you I ohh Say baby
Written by: Chinazor Okorie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...