album cover
Baki
2
Afro-Beat
Baki was released on October 17, 2025 by AfriiMusic as a part of the album Baki - Single
album cover
Release DateOctober 17, 2025
LabelAfriiMusic
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Donniie
Donniie
Performer
Diiime
Diiime
Performer
OYALEKE OLADIMEJI OLUWAFEMI
OYALEKE OLADIMEJI OLUWAFEMI
Programming
COMPOSITION & LYRICS
ADEBOYE DANIEL OLUWASEUN
ADEBOYE DANIEL OLUWASEUN
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
OYALEKE OLADIMEJI OLUWAFEMI
OYALEKE OLADIMEJI OLUWAFEMI
Producer

Lyrics

uhrgg, just to get the right riddim
we are good to go
e dey okay
Dem give you baki you dey follow the ladder
You wey your mama dey pray make you fit to dey hamma
Mon seri ko ko dey askee me wetin I gain for the matter
If I no talk e go be like say na me no cast am
Na to cast and bind
Mbadiwe your finito
You no fit dey loose guard o
If you let go of toba co co
I dey pray for your freedom,
How many you wan kpo before your liver state e choko choke
Heavenly Chants…
As you dey very young, shey you fit to dey carry on
You go dey follow nepo dey take wetin pass your power
You think say na super power
Them go carry you go your papa house
Just e one flight ticket dem carry nepo, see Lapo dey suffer
Mbadiwe your finito
You no fit dey loose guard o,
if you let go of toba co co.
I dey pray for your freedom,
How many you wan kpo before your liver start to choko choke
Heavenly Chants…
As you dey very young
shey you fit to dey carry on
you go dey follow nepo dey take wetin pass your power
as you dey very young
e no be superpower
e no be superpower
e no be superpower
Written by: ADEBOYE DANIEL OLUWASEUN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...