album cover

YNBG

2Afro-Beat2026
album cover
YNBG was released on March 20, 2026 by 10242619 Records DK2 as a part of the album EP Tracks - EP
ReleasedMarch 20, 2026
Label10242619 Records DK2
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

You no be god oh
You no be god oh
You no be god oh
You no be god oh
Na senior man you be
You no be God oh
Na TikTok celebrity you be
You no be God oh
Na rich man you be
You no be God oh
Na boss you be
You no be God oh
Person wey no get today
Fit get tomorrow oh
If you be oga at the top today
Use your position well oh
Person wey you dey give food today
Can later be a Dangote tomorrow
Reduce your power boss man
Mr King Kong dey calm down oh
Na senior man you be
You no be God oh
Na TikTok celebrity you be
You no be God oh
Na rich man you be
You no be God oh
Na boss you be
You no be God oh
Na popularity you get oh
You no be god
Use your power well oh
Na money you get oh
You no be god
Na plenty followers you get oh
You no be god
Na husband you be
Na girlfriend you be
You no be god oh oh
You no be god oh
Na toonde ednut you be
You no be god oh
Na peller you be
You no be god oh
If na vdm you be
You no be god oh
You no be god
Na our president you be
You no be god oh
Sandra benede
Na bakasi you get
You no be god oh
Holu tee you no be god
You no be god oh
You no be god oh
You no be god oh
Written by: Olumide Ezekiel Adepoju

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...