album cover
EKWE
album cover
EKWE was released on April 10, 2026 by Korra Arts Entertainment as a part of the album ALA
AlbumALA
April 10, 2026
LabelKorra Arts Entertainment
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

As I enter market, dem wan start Dey sample
Ebele be odogwu wan sample Ekwe
Where you been Dey when I Dey push ojuelegba to Yaba
I don blow you wanna kpai for my mata
Cray cray cray onetana may
I pull up in a red phantom
My baby handsome
Cray cray cray onetana maya
I pull up in a red phantom
Skrrr my baby handsome
I ride for you
Baby, I'm down for you
I don't wanna die but I can die for you
And I'm down till the the dawn
No no no
Down till the dawn nonono
See the way wey you do me e strong
So Im down till the dawn nonono
And I'm down till the the dawn
No no no
Down till the dawn nonono
See the vibe wey you hold me e strong
So Im down till the dawn nonono
In the morning
When me wake up
Your smile be the thing
Wey ah sparkle up me day and
Bur bur bur burst
Your love ah burs up me brain
I want you all the time
Baby youre my vacation
In the morning
When me wake up
Your smile be the thing
Wey ah sparkle up me day and
Bur bur bur burst
Your love ah burs up me brain
I want you all the time
As I enter market, dem wan start Dey sample
Ebele be odogwu wan sample Ekwe
Where you been Dey when I Dey push ojuelegba to Yaba
See i don blow i don blow blow blow
Written by: CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI, Coree Benton, INDOMIX MIX
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...