album cover
LAVA
13,387
Dance
LAVA was released on April 10, 2026 by Korra Arts Entertainment as a part of the album ALA
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:00 - 00:05
LAVA was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week
00:00
00:05
00:20
00:45
00:50
01:00
01:10
01:20
02:10
00:00
02:16

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Korra Obidi
Korra Obidi
Vocals
CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Noble Zogli
Noble Zogli
Executive Producer
Nektunez
Nektunez
Producer

Lyrics

Ahh ahhh ahhhh
Them no sabi my code
Them dey wonder my flow
Electric in my veins, I dey spark, I dey glow
Dance floor be my own paa
The preacher sef go bow
Every move na gospel dem dey sound am for the town
Feel my rhythm
E dey carry my soul
Body dey burn like fire and coal
And e no fit stop
E no fit slow
Feel my rhythm make you lose control
Dem dey talk, but I'm not listening
I dey ride, steady steering this ship
Money dey move, my hustle don't sleep
Heart full of Gold, but my vibe drip drip
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'al
Palava lava fire ginger cooler y'all
Wass
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'al
LPalava lava fire ginger cooler y'all
Them no sabi my code
Electric in my veins, I dey spark, I dey glow
Dem dey talk, but I'm not listening
I dey ride, steady steering this ship
Money dey move, my hustle don't sleep
Heart full of Gold, but my vibe drip drip
Written by: CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...