album cover
Ala Owerri
Music
Ala Owerri was released on April 1, 2026 by Azuri as a part of the album Ala Owerri - Single
album cover
Release DateApril 1, 2026
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Khobliq
Khobliq
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Blake Sopuruchi
Blake Sopuruchi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bii Wiiggins
Bii Wiiggins
Producer

Lyrics

Giving jellof jellof nu nu
I bin dey here suh
Like say you know o
Work a like a gee,work out
I work like I no jus Dey play
Work and work con dey see as see
As the money don dey play
Kai
Touch down in a Range Rover
Like Pauli don dada
Say wetin be the matter
All these fine fine gals from where
Na frm owerri dem come from
All these big boys eh from where
Na owerrri dem come frm
Ala owerri
Ala owerri
Dance o guys
Ala owerrri le
Ala owerri le
Ala owerri eh
Ala owerri le
Ala owerrri le
Ala owerri eh
Ala owerri
Plenty plenty jolly
Put body with plenty plenty money
Ala owerri
Party after party
Till mama call you on phone
Ala owerrri le
Ala owerri le
Ala owerri eh
Ala owerri le
Ala owerrri le
Ala owerri eh
Ala owerri gbaka haa shi gbaka m o
Gbaka shi
Ala owerri gbaka haa shi gbaka m o
Confam
Anything anything I talk Confam
Anything I talk una dey say na fact
Anything I bring to the table
Na plans
On God via di money matters
If nobi juju then e nobi jazz
Make we dey step into
The dollars n pounds
Wetin dem no tell me
Say I no knw you
Give dem the money
Show dem the money
Show dem the way
How to dey make the money
I wan become a billionaire
A billionaire for my society eh
Eh Ala owerri
Ala owerri
Ala owerri gbaka m ishi m
Igbaka m o
Shi gi Ala owerri ko kwegi
O ko le go
Where I come from
Everything I cap confam
I don confam
And I jus confam
Even if say na devil dey plan
I go cast n bind
Na Jam jam jam
Ala owerri gbaka ha shi igbaka m o
Ala owerri amaka o ö maka o
Lee
Ala owerri le
Ala owerri le
Ala owerri le eh
Written by: Blake Sopuruchi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...