album cover
KUPE
album cover
KUPE was released on March 19, 2026 by 11823021 Records DK as a part of the album KUPE - Single
March 19, 2026
Label11823021 Records DK
LanguageEnglish
BPM145
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Hustler
Inside ma shoes
U will never survive inside my shoes
R I P my dad
U gone since 21 no go forget
U fi call me zaazu
Every year na my year no bi gadus
Dem been trying to fall me for ma town
But I stand gidigba no Dey comot
Haaaaa
Kupe Kupe
Kupe Kupe
Girls been dancing shoki
Shoki
Ma angle whine ur body
Body
Can I touch ur boby babe
Yh
No dey do like that I'm shaking
Shaking
Kupe Kupe
Kupe Kupe
Girls been dancing shoki
Shoki
Ma angle whine ur body
Body
Can I touch ur boby babe
Yh
No Dey do like that I'm shaking
Shaking
Shaking Shaking
Shaking Shaking
Can't u see that I'm dripping
Ni ghaagi a girlfriend legs din shaaki
But no bi gal wey em inside dirty
U get luck me myself I'm decent
Haaaaa
Anabi mani
N kpeekani
Ayan tuhumaa
U won't succeed
People no send me
but I believe myself
U no like me
Just no worry
Gimme just 2 years
Make I prove my point
Mama once told me
Make I believe myself
Even nobody does
Make I stay positive
Make I be happy
Make I love people
Who go help u
No go stress u
U want beat me
Have mercy
Shout out to Gadam and Maccasio
For making this business so easy
S K Y ma bro rest in peace
Shout out Carlos Mr Razaku
And all this legends in the house
Haaaaa
Chopper come make we party
Yeey
If u Dey come make u bring some buddies
Aaahhh
Bills on me make them carry bottles
Yeey
For their mind they think I'm stupid
Haaaa
Kupe Kupe
Kupe Kupe
Girls been dancing shoki
Shoki
Ma angle whine ur body
Body
Can I touch ur boby babe
Yh
No dey do like that I'm shaking
Shaking
Kupe Kupe
Kupe Kupe
Girls been dancing shoki
Shoki
Ma angle whine ur body
Body
Can I touch ur boby babe
Yh
No Dey do like that I'm shaking
Shaking
Shaking Shaking
Shaking Shaking
Can't u see that I'm dripping
Ni ghaagi a girlfriend legs din shaaki
But no bi gal wey em inside dirty
U get luck me myself I'm decent
Haaaaa
Written by: Zakaria Andul Fatawu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...