album cover
Journey
Dance
Journey was released on April 10, 2026 by undefined as a part of the album Journey - Single
album cover
Release DateApril 10, 2026
Labelundefined
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jüstt Mëë
Jüstt Mëë
Vocals
OG LOC SL
OG LOC SL
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Afolayan Jesubamise Emmanuel
Afolayan Jesubamise Emmanuel
Songwriter
Ikhile Godspower Oyakhilome
Ikhile Godspower Oyakhilome
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
BeatsbyMxrc
BeatsbyMxrc
Producer
Zeefit
Zeefit
Co-Producer

Lyrics

My energy wey i get shoma gbe mi lo
This thing dey for my head
And e dey too strong
The time wey i no get i no see someone
Oluwa guide my steps me i gat no one
Since i don dey for this journey
I face my fears i no worry
And prayer from my mummy
Na hin dey keep me going
Oluwa open doors for me
Make i dey go on this journey
Make i no see wetin go stop me
Na Jüstt Mëë and my journey
Steady working per day
Make my prayers follow
I no want to fail oh
Cause my haters them go shame me oh
As i dey work everyday and night
Make i no go tire oh
I dey work so wada oh
Make i no go slyyy
Since i don dey for this journey
I face my fears i no worry
And prayer from my mummy
Na hin dey keep me going
Oluwa open doors for me
Make i dey go on this journey
Make i no see wetin go stop me
Na Jüstt Mëë and my journey
Since i don dey for this journey
I face my fears i no worry
And prayers from my mummy
Na hin dey keep me going
Written by: Afolayan Jesubamise Emmanuel, Ikhile Godspower Oyakhilome
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...