album cover
JOY (FREESTYLE)
Religious
JOY (FREESTYLE) was released on March 23, 2026 by TEXZY-JOKEBOX as a part of the album JOY (FREESTYLE) - Single
album cover
Release DateMarch 23, 2026
LabelTEXZY-JOKEBOX
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
TEXZY-JOKEBOX
TEXZY-JOKEBOX
Performer
COMPOSITION & LYRICS
TEXZY-JOKEBOX
TEXZY-JOKEBOX
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
TEXZY-JOKEBOX
TEXZY-JOKEBOX
Producer

Lyrics

Intro: for the Geh Geng…….
I don run plenty kilometers so
Where I Dey today Omo na God
As I Dey alone, I feel at home
Na the rough matter make a man strong
As I feel my bone Omo na rock
So tey trailer wey jam me jam gbese
If I hear say I no see my own
If dem hide me, I go show face
Plenty things Dey wey fit give me joy
Make the things start to Dey fall in
I know say where the raba Dey na the place wey the fire Dey
Man on tie
Sharp man you try
As the matter be nothing spoil
Son of the seed son of the soil
When mama say son stand still
Son nothing but joy
Kilokanmi kanmi kan wahala
Wahlai chop wire
Kare o kare o mafia
And when e dull e go still banger (banger)
Nothing wey I need pass joy
Nothing wey I need pass joy
Mama tell me say when I get funds
I go dance SHOKY
I go dance kolomayan
Nothing wey I need pass joy
Nothing wey I need pass joy
Mama tell me say when I get funds
I go chop turkey
I go dance kolomayan
I no fit just Dey make I just Dey look o
Oh low
I fit to dey calm down
Make I later kolo
Make I come back cool o depend on the go slow
And the way life Dey fluctuate frustrate
So I need Cana to balance switch
As mafia thinks
To balance things
as mafia wish
Plenty things Dey wey fit give me joy
Make the things start to Dey fall in
I know say where the raba Dey na the place wey the fire Dey
Man on tie
Sharp man you try
As the matter be nothing spoil
Son of the seed son of the soil
When mama say son stand still
Joy nothing but joy
Kilokanmi kanmi kan wahala
Wahlai chop wire
Kare o kare o mafia
And when e dull e go still banger (banger)
Nothing wey I need pass joy
Nothing wey I need pass joy
Mama tell me say when I get funds
I go dance SHOKY
I go dance kolomayan
Nothing wey I need pass joy
Nothing wey I need pass joy
Mama tell me say when I get funds
I go chop turkey
I go dance kolomayan
Blackout…….
Written by: TEXZY-JOKEBOX
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...