album cover
SHOCK YOU
1
Afro-Beat
SHOCK YOU was released on March 25, 2026 by Ike as a part of the album SHOCK YOU - Single
album cover
Release DateMarch 25, 2026
LabelIke
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ike Ogbu
Ike Ogbu
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ike Ogbu
Ike Ogbu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ike Ogbu
Ike Ogbu
Executive Producer

Lyrics

She say make I enter, I say "baby no wahala oh" 
Body dey fire like to Lagos for December 
Steady on the rhythm, I be lyrical offender 
Energy sweet, e dey ginger my soul 
You dey do me something wey I no fit control 
If na play, make we play till the sun don show 
Dem think say I no fit run am
Now dem dey wonder how I don turn am
From zero to hundred, I don burn am
Anytime I move, vibration go storm am
E go shock you, shock you
When the boy step in, e go shock you
E go shock you, shock you
When the vibe too sweet, e go shock you
See as the rhythm dey enter body
Girl wan dance, she dey call me "honey"
I dey give am ginger, no be small thing
Beat dey slap like thunder wey dey warn king
Dem no believe, now dem dey see
Grace dey follow me like prophecy
Anytime I drop, na catastrophe
Sweet melody wey dey scatter street
Shock you, shock you
Anytime I move e go shock you
Shock you, shock you
Written by: Ike Ogbu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...