album cover
G A C
430
Music
G A C was released on March 27, 2026 by Tooxtraloaded Inc as a part of the album G A C - Single
album cover
Release DateMarch 27, 2026
LabelTooxtraloaded Inc
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM198

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dannyboi HNR
Dannyboi HNR
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Alpha Beats
Alpha Beats
Songwriter
Haruna Muhammed
Haruna Muhammed
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alpha Beats
Alpha Beats
Mixing Engineer, Producer
Bdisrofy
Bdisrofy
Cover Art

Lyrics

It’s been a long time coming
Omo Ologo man I won’t stop running
This p man he gas work for me
Sho mo Aduru eyan timo mo ton K’orin
I wan dey get am clear and solid
Tori mo mor pe failure is not for me
Timo ri Ade lori mi like sunny
As I Dey go koma fi isho eh shomi baba o
As I Dey go koma fi isho eh shomiiii baba
Koma se baje fun gbogbo Eti ton gbomi rara
Amin ase o
Make all of us dey get am clear and solid dada
Cos Real life shi fir to make persin Mara

If you no Dey work say you no go chop true talk
Anything wan try stress me I give am Full stop
Why dull? Towo ma funmi ni Goosebumps
Ghetto boys we up and you know the vibe Full squad
Make them just Dey vibe to my tune o
Moman Farabale and i no dey form I too know
Street OT them no dey teach am for school O
You gat to shine your eyes
 Else wan ma sare gba Oju eh Before you know Watin dey sup
Nothing good comes easy shugbon Ma fi werey por
Cos No how he wan be wey he never be before
Lola oluwa they will never see me fall
They will never see me fall
Lola oluwa they will never see me dull
Never see me seke
Never see me jabo
Never see me Layle
As I Dey go koma fi isho eh shomiiii baba
Koma se baje fun gbogbo Eti ton gbomi rara
Amin ase o
Make all of us dey get am clear and solid dada
Cos Real life shi fir to make persin Mara
Written by: Alpha beats, Haruna Muhammed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...